The Dabigal Blog
Entertainment

Yemi Alade And Ycee Replies Samklef After Dragging Them

Advertisements

Popular female singer, Yemi Alade and singer, Ycee has both fired warning shots at music producer Samklef for dragging them on social media.

This is coming after Samklef took to his twitter page to drag them and call them ‘proud’.

In a series of tweets, Samklef wrote:

“My dear proud Nigeria artiste una see say this life Na nothing. Coronavirus don put everything on hold.

2 female artist that fame enter dem head Simi x Yemi @alade I greet una.

Ycee wey start yesterday 2 that year I reach out to am my no even respond. But this life sha.

Make I Comot all the things wey dey mind today Incase world end I no go carry am go heaven.

So one day I dey South Africa with my guy Lekan I come see Yemi Alade come greet her. Omo u need to see the way she do. I just go unfollow her straight. pikin wey I know b4 stardom.

Simi wey I help support her from beginning..I come dey beg for Colab Anty no answer o. Make I dey open foul yansh.

Now I have spoken the truth and the truth has set me free. Ooin Face with tears of joy drop Microphone

Even WiZkid wey blow pass dem hundred times still dey chat with me once once. But this one common small knock out sound dem don arrive”

Replying his tweet, YCee and Yemi Alade wrote

image

image

Related posts

Nigerians React To BamBam And Teddy A’s Engagement

Hope Odabi

Barack Obama Makes For A Cool Santa Claus As He Visits The Children’s National Medical Center

Hope Odabi

Empire Star Jussie Smollett beaten In Suspected Homophobic & Racist Attack

Hope Odabi

Leave a Comment

This website uses cookies to improve your experience. We'll assume you're ok with this, but you can opt-out if you wish. Accept Read More